Change Ur Style (Nigerian Creole)
Key:
E / Nigerian Pop
Why you dey dull           
And you dey dull me?   
Wetin dey happen, wetin  shele      
Smile small abeg
Why you dey dull
And you dey dull me?   
Wetin dey happen, wetin  shele      
Smile small abeg    
If na money matter    
E go come     
Any other matter                        
Rest your mind ooh
If na money matter    
E go come     
Any other matter                        
Rest your mind ooh     
Change your style    
Another style     
Another style ooh                   
Another style
Change your style    
Another style     
Another style ooh                   
Another style     
Eh eh eh, eh eh 
Eh eh eh, eh eh
Dance dance dance, dance dance
Dance dance dance, dance dance
Why you dey vex           
And you wan vex me         
Nothing dey happen, nothing shele       
Smile small abeg           
Why you dey vex           
And you wan vex me         
Nothing dey happen, nothing shele       
Smile small abeg
If na yesterday matter    
Let am go            
Another matter                          
Rest your mind ooh          
If na yesterday matter    
Let am go            
Another matter                          
Rest your mind ooh          
Change your style    
Another style     
Another style ooh                   
Another style
Change your style    
Another style     
Another style ooh                   
Another style     
Eh eh eh, eh eh 
Eh eh eh, eh eh
Eh eh eh, eh eh 
Eh eh eh, eh eh
Dance dance dance, dance dance
Dance dance dance, dance dance
Dance dance dance, dance dance
Dance dance dance, dance dance
Shout shout shout, shout shout
Shout shout shout, shout shout
Shout shout shout, shout shout
Shout shout shout, shout shout
Eh eh eh, eh eh 
Eh eh eh, eh eh
Eh eh eh, eh eh 
Eh eh eh, eh eh
Shake shake shake, shake shake
Shake shake shake, shake shake
Shake shake shake, shake shake
Shake shake shake, shake shake
Wine wine wine, wine wine   
Wine wine wine, wine wine   
Wine wine wine, wine wine   
Wine wine wine, wine wine   
Eh eh eh
.......................................................................................
Interpretation (English)
Why are you dull
And ignoring me?
What’s the problem, what’s wrong?
Please, smile a little
Why are you dull
And ignoring me?
What’s the problem, what’s wrong?
Please, smile a little
 
If it’s money issue
Money will come
Any other issue  
Put your mind at rest
If it’s money issue
Money will come
Any other issue  
Put your mind at rest
Change your mood
A better mood
A better mood, please
A better mood
Change your mood
A better mood
A better mood, please
A better mood
Eh eh eh, eh eh 
Eh eh eh, eh eh
Dance dance dance, dance dance
Dance dance dance, dance dance
Why are you angry
And wish to get me upset? 
Take your mind off it
Please, smile a little
Why are you angry
And wish to get me upset? 
Take your mind off it
Please, smile a little
If it’s yesterday’s issue
Let it go
Any other issue
Put your mind at rest
If it’s yesterday’s issue
Let it go
Any other issue
Put your mind at rest
Change your mood
A better mood
A better mood, please
A better mood
Change your mood
A better mood
A better mood, please
A better mood
Eh eh eh, eh eh 
Eh eh eh, eh eh
Eh eh eh, eh eh 
Eh eh eh, eh eh
Dance dance dance, dance dance
Dance dance dance, dance dance
Dance dance dance, dance dance
Dance dance dance, dance dance
Shout shout shout, shout shout
Shout shout shout, shout shout
Shout shout shout, shout shout
Shout shout shout, shout shout
Eh eh eh, eh eh 
Eh eh eh, eh eh
Eh eh eh, eh eh 
Eh eh eh, eh eh
Shake shake shake, shake shake
Shake shake shake, shake shake
Shake shake shake, shake shake
Shake shake shake, shake shake
Twist your waist, twist it 
Twist your waist, twist it
Twist your waist, twist it
Twist your waist, twist it
Eh eh eh